language
string
goal
string
solution0
string
solution1
string
label
int64
Nigerian Pidgin
How pesin fit stop make accident no happen for road?
Driver no suppose dey drink alcohol when e dey drive.
Driver fit close eye small for steering if e don tire
0
Nigerian Pidgin
How pesin fit dey save money small small
Make pesin dey keep small small money for bank.
Make pesin dey buy everything e see for market
0
Nigerian Pidgin
How una fit stop make malaria dey catch pesin for Nigeria
make pesin dey chop plenty sugar, malaria no go catch ham.
make dem dey sleep under mosquito net wey get medicine every night.
1
Nigerian Pidgin
How pesin fit cross road correctly?
Make pesin shadow very well look right din left again before crossing.
Close eye run cross quickly.
0
Nigerian Pidgin
If you buy plenty oranges for market and you wan carry dem go house, which one go dey okay?
Put di oranges inside basket
Put di oranges inside one small nylon
0
Nigerian Pidgin
You dey second flour of a three storey building and you wan come down, wetin make sense pass?
Use di stairs wey dem build inside house
Use di long ladder wey dey beside di house
0
Nigerian Pidgin
You wan sew button for your shirt, wetin you suppose use?
Pass thread inside small office pin and use am sew.
Pass thread inside small sewing needle and use am sew.
1
Nigerian Pidgin
Best way to find needle wey lost for ground na
to use torchlight find am small small
to use water bottle find am small small
0
Nigerian Pidgin
You wan carry small drinking water go your workplace, which one go fit well for your bag?
Iron water kettle wey get cover
Plastic water bottle wey get cover
1
Nigerian Pidgin
You wan dance video content outside, which tripod you go use?
Adjustable tripod wey get three steady legs
Adjustable tripod wey di legs dey shake
0
Nigerian Pidgin
You wan enter hospital ward, which kain mask you suppose use?
Medical face mask
Carnival face mask
0
Nigerian Pidgin
Your phone battery don enter red, wetin you go use charge am?
You fit use phone earpiece wey get correct cable
You fit use phone charger wey get correct cable
1
Nigerian Pidgin
If you wan cut fabric wey you wan sew, wetin you go use?
Scissors wey sharp well well
Knife wey sharp well well
0
Nigerian Pidgin
You wan type document, wetin you go need?
you fit use computer type di document
you fit use television type di document
0
Nigerian Pidgin
Your phone battery don low, wetin fit help you?
electric lamp dey okay
powerbank dey okay
1
Nigerian Pidgin
You wan travel go community where light no dey to charge, wetin you suppose to add to your luggage?
torchlight wey you don charge well well
powerbank wey you don charge well well
1
Nigerian Pidgin
You baff finish, wetin you go use dry your body?
use towel dry your body well
use bedsheet dry your body well
0
Nigerian Pidgin
You wan collect money for bank machine, wetin you go use?
if you put ATM card, di machine go give you money
if you use library card, di machine go give you money
0
Nigerian Pidgin
You wan move arrow for computer screen, how you go do am?
you fit use remote control move di arrow go anywhere
you fit use mouse move di arrow go anywhere
1
Nigerian Pidgin
After you chop food finish, how you fit wash di dirty plates?
Put am inside dishwasher
Put am inside washing machine
0
Nigerian Pidgin
If you wan chop onions to cook, wetin you go do?
you go use sharp knife slice di onions
you go use hand tear di onions into pieces
0
Nigerian Pidgin
Which option better if you wan blend pepper?
you go put di pepper inside bucket, con shake am well well
you go put di pepper inside blender, con grind am
1
Nigerian Pidgin
Your clothes don doti, how you fit wash dem clean?
put di clodis inside water, add soap join, con scrub di clothes
put di clothes inside water, spray perfume on top am, con scrub di clodis.
0
Nigerian Pidgin
You wan waka cross busy road, how you fit do am safely?
you go close your eyes con run fast cross road
you go look left and right, wait make make motor stop before you run fast cross di road.
1
Nigerian Pidgin
You wan brush your teeth for morning, wetin you go use?
you go use toothbrush and toothpaste clean your mouth
you go use sponge and tomato paste clean your mouth
0
Nigerian Pidgin
You wan soak garri , wetin you fit add inside make e sweet?
add sugar and groundnut inside di garri
add sand and small stone inside di garri
0
Nigerian Pidgin
As meeting don start for Google Meet, wetin you go press make dem fit hear you?
you go press unmute button talk
you go press sharescreen button talk
0
Nigerian Pidgin
You wan save new number for your phone, wetin you go do first?
open gallery app wey dey your phone
open contact app wey dey your phone
1
Nigerian Pidgin
You dey search something for google, but di page no dey load, wetin you go check first?
you go check if bluetooth dey on
you go check if data dey on
1
Nigerian Pidgin
If pesin dey apply for job, one ogbonge document wey hin suppose attach to di email na?
hin suppose attach CV
hin suppose attach school handout
0
Nigerian Pidgin
You dey fry plantain, wetin you take turn am for hot oil?
E better to use broom
e better to use frying spoon
1
Nigerian Pidgin
If you wan iron your school uniform, wetin you go plug for light?
you go plug pressing iron
you go plug washing machine
0
Nigerian Pidgin
Driver wan carry 15 passengers from Lagos go Abuja, which option make sense pass?
na bus dey okay
na bicycle dey okay
0
Nigerian Pidgin
Doctor wan check wetin dey sup for im patient chest
im go use speaker listen
im go use stethoscope listen
1
Nigerian Pidgin
You wan login to your email for your new laptop, wetin you go type?
you go type your email address and your password
you go type your house address and your password
0
Nigerian Pidgin
Contractor wan build house wetin be di first thing dem go first do?
Dem go just start to dey mount block direct.
Dem go lay plan first con do foundation
1
Nigerian Pidgin
You go safari you con see lion dey come your side wetin you go do?
Na to first run go stay for where safe
Try wait make di lion catch you first
0
Nigerian Pidgin
Fuel finish for your car for road wetin you go do?
Find how you go take buy fuel put for di car
Try find better water wey cold well well pour for di car
0
Nigerian Pidgin
You and your guys wan write exam wetin you suppose dey do?
Try dey sleep and make una try play wella before una start di exam
Una go gaz read wella before di exam go start
1
Nigerian Pidgin
Rain dey fall, you wan comot wetin you carry?
You carry umbrella take cover your head
You go carry television put for head
0
Nigerian Pidgin
You wan chop rice, wetin you go use cook ham?
You go spread ham for sun make e done.
You go boil ham with pot for fire
1
Nigerian Pidgin
Nepa carry light for your house, wetin you fit use see road?
You go use pressing iron see road
You go on torchlight use see road
1
Nigerian Pidgin
You dey work you con dey sweat wetin you go use wipe your face?
You go use handkerchief wipe ham
You go use sandpaper wipe ham
0
Nigerian Pidgin
You wan bath wetin you go need?
You go need soap and water
You go need stone and sand
1
Nigerian Pidgin
You put soup for fire di fire don too much wetin you go do?
You go pour kerosene join ham
You go gaz low di fire
1
Nigerian Pidgin
Weather hot and your body dey hot join wetin fit cool your body down?
You go use cold water bath make your body fit cool down
You go wear winter jacket
0
Nigerian Pidgin
You wan clear your compound bush wetin you go use?
You go use cutlass take run ham
You carry spoon take run ham
0
Nigerian Pidgin
You dey road motor dey come wetin you go do?
You go stand gidigba make e jam you
You go run comot road
1
Nigerian Pidgin
You dey for sun e too hot wetin you go fit do?
You go find shade stay
You go wear sweater con sit for sun
0
Nigerian Pidgin
You dey atm machine, machine swallow your card wetin you fit do?
Report to di bank staff or call customer care immediately
Carry stone knock di atm machine make di card comot
0
Nigerian Pidgin
Rain fall everywhere con dey muddy your white sneakers stain wetin you fit do?
throway di sneakers because say e don stain
Comot di stain with water and soap after you don reach house
1
Nigerian Pidgin
You dey inside taxi, driver dey overspeed for express. Wetin you suppose do?
Follow driver talk make e slow down
Clap for di driver tell ham say em dey try
0
Nigerian Pidgin
Phone fall for water for your hand wetin you go do?
Comot battery/sim con dry ham or put inside dry rice or carry ham go repair
On di phone immediately con start to dey press ham
0
Nigerian Pidgin
You notice say your body dey tire you con dey feel like say you dey sick wetin you go do?
Start to dey jump up and down still dey run join
Sharply enter hospital go complain give your doctor
1
Nigerian Pidgin
You buy phone online but di one wey dem bring no be wetin you want how you go do ham?
Contact seller or support team follow dem talk make dem know say mistake don dey
Keep quiet continue to dey use ham like that
0
Nigerian Pidgin
You dey write business proposal you con mistakenly delete important document
No bodir continue di proposal as per say you don delete something
Check recycle bin if you go fiit see wetin you delete
1
Nigerian Pidgin
You wan travel you dey park you con see say driver dey drink alcohol wetin you go do?
No worry yourself as di driver don talk say e fit handle ham
No enter di bus report ham or try find anodir park go enter bus
1
Nigerian Pidgin
You wan write project report for NGO wey you dey work but your laptop suddenly stop to dey work and deadline dey tomorrow wetin you go do?
Find anodir laptop borrow or try check cyber cafe make you finish di work so that you go fit quick sumit
Wait make your laptop repair first even if deadline go pass
0
Nigerian Pidgin
Your guy tell you make you invest for em farm business but him no get better plan or budget how you go do ham?
Tell ham make em write proposal with clear plan join ham before you go fit decide
Drop money sharp sharp because say na your padi no bodir ask ham quesion
0
Nigerian Pidgin
You wan drink water for kitchen, wetin you use hold am?
You go use cup hold am
You go use comb hold am
0
Nigerian Pidgin
Your hair don rough, wetin you go use arrange am?
You go use calculator arrange am
You go take comb arrange am
1
Nigerian Pidgin
Baby get fever, wetin nurse go use check temperature?
nurse go use dirmometer
nurse go use screwdriver
0
Nigerian Pidgin
Small pikin wan pack him school things before class start
E go put books inside school bag
E go put books inside nylon
0
Nigerian Pidgin
Woman wan arrange clodis wey she iron finish make dem no scatter
she fit hang dem for hanger
she fit hang dem for rope
0
Nigerian Pidgin
Tailor wan put corset for cloth, wetin e go use?
Him fit use flower
him fit use rigilene boning
1
Nigerian Pidgin
Some of di major ingredients you go need to cook correct jollof rice for Sunday lunch na
Rice, pepper, tomato, and oil na some of di things wey you go need
Rice, pepper, tomato, and soap na some of di things wey you go need
0
Nigerian Pidgin
Wetin be di correct step to boil yam make e soft?
peel di yam, wash am, put am for pot, add detergent din cook
peel di yam, wash am, put am for pot, add water din cook
1
Nigerian Pidgin
Pesin wan clean rug for living room, make e shine well well
pesin fit use chair cleaner comot all di dirty
pesin fit use vacuum cleaner comot all di dirty
1
Nigerian Pidgin
Tailor dey sew plenty gown, which option dey faster?
Sewing machine dey faster
Needle and thread dey faster
0
Nigerian Pidgin
Wetin be di correct way to prepare tea?
Boil water, pour am for cup, add salt, din put sugar
Boil water, pour am for cup, add milk, din put sugar
1
Nigerian Pidgin
Before you comot house go event, wetin you go use check your clodis and face?
you go look yourself for mirror
you go look yourself for frying pan
0
Nigerian Pidgin
You wan know time wey you go reach office, wetin you go look?
you go check your wristwatch
you go check di sky
0
Nigerian Pidgin
You get test for school next week, wetin you go do?
you go read storybooks
you go read school books
1
Nigerian Pidgin
Sun dey shine, you no want make e enter your eyes?
you go wear cap
you go wear sweater con sit for sun
0
Nigerian Pidgin
You wan store your clodis neatly for bedroom, where you go keep dem?
you go keep dem inside fridge
you go keep dem inside wardrobe
1
Nigerian Pidgin
You wan pay NEPA light bill, how you fit pay am?
I fit use my bank mobile app
I fit use my music player app
0
Nigerian Pidgin
You wan cook rice sharp sharp, wetin you go use?
I go put am for electric rice cooker.
I go put am for nylon bag under sun.
0
Nigerian Pidgin
Rain don fall, your cloth no dry finish, how you go dry am quick?"
I fit use pressing iron small to dry am.
I go put am inside fridge.
0
Nigerian Pidgin
Mosquito dey disturb you for night, how you go take rest well?
I go wear winter jacket.
I go use mosquito net.
1
Nigerian Pidgin
You wan chop eba, how you go take prepare am?
I go pour garri inside hot water.
I go pour garri inside kerosene.
0
Nigerian Pidgin
You wan start generator, wetin you go need first?
I go put groundnut oil for tank.
I go put petrol for tank.
1
Nigerian Pidgin
Breeze blow break window glass, wetin fit hold am for now?
I fit cover am with cooked rice.
I fit cover am with carton.
1
Nigerian Pidgin
Your shoe lace cut for road, wetin you go use tie am?
I go use banana peel.
I go use small rope.
1
Nigerian Pidgin
You wan drink cold water for hot afternoon, wetin you go do?
I go put bottle water for freezer.
I go put bottle water for fire.
0
Nigerian Pidgin
Your key no gree turn for padlock, wetin fit free am?
I go rub toothpaste.
I go rub small engine oil.
1
Nigerian Pidgin
You wan repair bicycle tire wey flat, wetin you go do?
I go pump am with air.
I go pour water inside am.
0
Nigerian Pidgin
Your table dey shake, wetin you go put under leg?
I go put cardboard to use hold di leg.
I go put tomato stew to use hold di leg.
0
Nigerian Pidgin
You wan fetch water from well, wetin you go use?
I go use bucket and rope fetch am.
I go use nylon bag fetch am.
0
Nigerian Pidgin
Your cloth stain with oil, wetin you go use wash am?
I go use detergent clean am.
I go use sand clean am.
0
Nigerian Pidgin
You wan travel for long journey, wetin you go carry your load with?
I go put am inside plate.
I go put am inside travelling bag.
1
Nigerian Pidgin
Your food too pepper, wetin you fit add make e calm down?
I go add engine oil use make am calm down.
I go add small palm oil use make am calm down
1
Nigerian Pidgin
Your hand dirty after chop suya, wetin you go do?
I go wash am with water and soap.
I go wipe am for sand.
0
Nigerian Pidgin
Your phone screen dirty, wetin you go use clean am?
I go use soft cloth use clean am.
I go use razor blade use clean am.
0
Nigerian Pidgin
You wan measure pepper for market, wetin you go use?
I go use cup use measure di pepper.
I go use stone use measure di pepper.
0
Nigerian Pidgin
You wan drink coke cold, wetin you go do?
I go put am for fridge make e cold well well.
I go put am for fire make e cold well well.
0
Nigerian Pidgin
You wan check news online, wetin you go on?
I go on phone data make I fit check news online.
I go on standing fan make I fit check news online.
0
Nigerian Pidgin
You wan make puff-puff, wetin you go mix?
I go mix stone and sand use make puff-puff
I go mix flour, yeast and water use make puff-puff.
1
Nigerian Pidgin
You wan fry akara, wetin you go need?
You fit use frying pan and oil fry akara.
You fit use shoe polish fry akara
0
Nigerian Pidgin
You wan build small bench, wetin you go use join wood?
I go use nail join di wood.
I go use chalk join di wood.
0
Nigerian Pidgin
You wan waka for night, wetin you go carry?
I go carry fan use waka for night.
I go carry torchlight use waka for night.
1